Search This Blog

Monday, April 1, 2013

We no get beef for Jesse Jagz oo-MI

for one interview wey dem do for MI the elder brother for Jesse Jags...Him talk say dem no get Beef for him brother ooo say na fish dem dey give am make una read wetin him talk "the contract is with the company, I have been with Jesse way before Chocolate City. The second thing is that Chocolate City and Jesse, the relationship between them is more than a business relationship

‘I think what Jesse is trying to say is that ‘I’m launching my own thing’. There’s no beef, it’s all growth’.

As we know say na the same record label na hin dem dey now but dem been dey run one production things wey dem call RYTCHUS ERA PRODUCTION back then when dem been dey Jos now

No comments:

Post a Comment