Search This Blog

Monday, April 1, 2013

Husband and wife buy pikin for 8k

Husband and wife for Imo buy pikin wey be say na 2weeks old for N8000 for Aba
This husband and wife wey their name na Mr. and Mrs. Paulinus Ogugua wey be say na form Umueji-agha for Akokwa Ideato for Imo na hin dem come from na dem arrest wen dem dey carry the pikin go where we never know..

Police arrest one man wey him name na Amarachi Njoku wey be the person wey plan the whole tin...Njoku wey confess say him dress like woman wey him take waka pass the security people(i tire ooo shey make dem dey check anybody now ni) him say na him second time wey him go do the business be dat say him dey always collect baby from all those gals wey no need pikin and sell give people wey dey look  for am

No comments:

Post a Comment