Search This Blog

Monday, April 1, 2013

tonto dikeh don get belle

The tori wey dey reach me now be say Tonto Dikeh don get belle




but we neva know how old be the belle ooo but we know say she don get belle

i know say he shock una sebi...na so

Na my amebor source na hin dey tell now say na why the HI and Jeje singer quickly release her latest video...but he go pain una say na April Fool thing sha...Make una no vex...

No comments:

Post a Comment