For the easter sunday service wey dem do vatican city,the new pope wey him name na Pope Francis,dey beg the Boko Haram people say make dem free people wey dem kidnap...for this people wey dem kidnap,na hin we see one french family wey be say dem be 7
...no be for Nigeria na hin dem kidnap dem oooo na for the Northern Part of Cameroon na hin dem Boko Haram people kidnap dis people come bring dem come nigeria
...no be for Nigeria na hin dem kidnap dem oooo na for the Northern Part of Cameroon na hin dem Boko Haram people kidnap dis people come bring dem come nigeria
No comments:
Post a Comment