Search This Blog

Tuesday, April 2, 2013

no dey blame us

Northern Governors

This Governors talk say dem no go take am ooo if president wan dey use the boko haram tin dey black mail dem cos dem no get hand for the matter..

Last week na hin the Special Assistant to the president for Public matter talk say make Nothern people elders talk to boko haram say make dem accept amnesty as the niger delta people do when Yar'dua offer them..make una read wetin him talk:“There is no need for over-politicization of the demand for amnesty, or to blackmail the President for taking strong, patriotic views that are contrary to those of some of our respected elders.

“The true expectation is that our respected leaders will go back to the drawing board and increase consultation and networking with the aim of reaching out to the leadership of the insurgents and convincing them to do the needful and step out to be counted..
don talk say make President Goodluck no dey blame Boko Haram for their head..

No comments:

Post a Comment