Search This Blog

Tuesday, April 2, 2013

my wife prefer her Ex boy friend

i no know if una don hear of the tori of one Arowolo wey kill him banker wife wey her name na Titi.. make i gv una small for the tori before i continue...

this man and him wife marry on August 8,2008 and God gv dem one pikin...Arowolo wey be say na UNILAG him finish from where him study Genetics.. him talk say him wife wahala too much wey be say him leave ause go sleep for one of him friend ause and him wife no even call am...

say when him go ause the next day wey him been dey think say him wife and pikin go don dey miss am well well,make una read wetiin him talk:“I discovered that she called three people the previous night when I went through the call logs. I noticed that she called her father, her ex- boyfriend, Ehime and one other person I don’t know; so I didn’t know how to confront her. I was thinking of how to present the matter to her so I decided that I will ask her while we were eating. So, when we started eating I told her that it was not funny that I did not come home last night and she never called me.

”She said she did not have credit and I said but you had credit to call daddy,  your ex-boyfriend and one other person and my wife got very angry and said I should never touch her telephone again, that she had the right to call anybody she so wished and in my presence she called her ex-boyfriend.

“For the first time in our marriage I slapped her and she ran out of the house and left my baby behind.”

Him talk say him never beat him wife before if no be the one wey happen june 2011..
 when him dey answer question for court him talk say,him wife like her ex boyfriend pass him and her pikin say this dey always pain ,say na why him dey always leave ause for am anytime she wan start her wahala..dem don adjourn the case sha,but na when this case go finish sef?

No comments:

Post a Comment