Search This Blog

Tuesday, April 2, 2013

gunmen kill people for Ataka Village

As some people dey happy do easter on sunday,na hin some people dey cry...for the people wey dey stay for Ataka village na cry dem dey cry as some people wey dress like fulani cow people go attack the village and kill over 20 people for there..











many people na hin wound wey dem don take go hospital and wetin come pain me say this bad people escape....

God dey...

No comments:

Post a Comment