Search This Blog

Thursday, April 4, 2013

make i see how my burial go be


one chinese gal wey be student na hin shoke all her family and friends say cos say she wan do her own burial when she still dey alive...abeg i know wetin una fit dey talk jawe,say shey she dey maht nii abi?? the gal wey her name na Zeng Jia wey be 22years old na hin talk say she wan see how people go do if she die...
make una see foto of how dem take do am..







 

No comments:

Post a Comment