Search This Blog

Thursday, April 4, 2013

make up man

make una no laugh ooo but this guy here sabi do make up pass most gals for nigeria..unlike our gals wey be say na wear color riot fror their face na hin dem sabi...make una see fine makeup and learn....


No comments:

Post a Comment