Search This Blog

Wednesday, March 20, 2013

wife shot her husband die cos of instagram...

one kemi don kill her husband say cause she wan take foto for instagram....the tori be say the couple wey just come back from where dem dey drink yesterday night...she sai she wan pose for foto with Gun so her husband fit snap am now..na for Lagos for lekki na hin the tin happen ooo..dem say the man name na Obafemi wey be 85years old..him family just dey cry as dem dey carry him body commot for ause..as dem dey carry the man body commot na him the man family dey talk say the woman kill her husband say cos say she wan carry the man money but this kemi dey deny am..

No comments:

Post a Comment