Search This Blog

Wednesday, March 20, 2013

boat don capsize oooo...128passengers 2 survivors

one boat don capsize off southern Nigeria wey dey carry people estimated 128 passengers and only two survivors have been found so far, an emergency official said on Wednesday.the boat wey nobody know where he dey come from....The accident wey happen 40 miles off the coast of the southern Nigerian city of Calabar, Shuaib na hin talk am. indication dey say the boat na from congo, but that one dem never confirm, na so him talk...one person wey talk,talk say the two people wey survive na from togo..this kin thing dey always happen for Africa here, wey be say people go full am and dem no go get record of the people wey dey for the boat...make God help US... Source: CapitalFMnews

No comments:

Post a Comment