
the news wey dey reach me now talk say the Omo Baba Olowo wey everybody know as Davido don talk say him don leave BlackberryMessenger ooo..the reason wey him leave am be say him talk say many people been dey go around for BB dey talk say na dem be am come dey follow people talk...so the boi don announce am for him twitter say him don leave BB oo say make una know ooooo
No comments:
Post a Comment