My people the tori for this afternoon be the tori of one man wey go rape...my people dis tori no be small thing ooo...dem say the man go rape one gal but as dem catch am wetin dem do am my mouth no fit talk am but make una see the foto..i wan make we youth and men learn from this man and please lets kick against rape in our society... . . . . . . . . . . . . . . . .
Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Wednesday, March 20, 2013
Abeg leave RAPE oooo...Abeg if u no get mind no view am ooo
My people the tori for this afternoon be the tori of one man wey go rape...my people dis tori no be small thing ooo...dem say the man go rape one gal but as dem catch am wetin dem do am my mouth no fit talk am but make una see the foto..i wan make we youth and men learn from this man and please lets kick against rape in our society... . . . . . . . . . . . . . . . .
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment