Search This Blog

Wednesday, March 20, 2013

Who go buy R.Kelly ause?

R. Kelly ause wey him Buy for $3.5m him wan sell am for $950k..this ause wey we dey talk about na in the 90's him buy and when people wey dey value pro[perty value am dem say him still fit sell am for $3.5m but when R. Kelly no pay him bank for the morgae fo the ause the bank close the ause down say na uintil him pay but now denm wan sell the house wey get 6 bedrooms, 8 baths, an indoor pool, theatre room and private lake.make una see the ause for down

No comments:

Post a Comment