Yesterday for PORT HARCOURT na bad tin happen there for Mogboshiminu for Obio/Akpor Local Government for Rivers State...as one Charity Ovudah wey be 36years old chuk her husband after she don poison the man food...
as una dey open mouth so na hin me too open mouth ooo when i hear am oooo,,as i dey hear,dem say na bcos her husband wey him name na Peter Ovudah talk say him wan bring another wife come ause...person tell me say the man don plan finish how him go take bring the second wife wey don get belle already come the ause now before charity come kill am...one of their neighbor wey her name na Mrs. Igbokwe Onyeka talk say the two of dem don dey quarel over this second wife issue but dem no know say charity go take am serious......
her madam take kill her husband..she talk say first she see her madam when she dey put something inside her husband food but she no talk,she say the thing look like salt,say after she put am she come mix am together..she say after the man enetr ause na she serve am the food, say she come pam for one side dey watch wetin go happen to her oga now say na after 30minutes na hin she see say her oga fall for ground,dey hold him belle say him come dey shout for help na then she see her madam dey come with knife wey she use choke her husband.The woman don run commot for the ause as loveth don shout..dem don carry the man body go Braithwaite Maternity Hospital...

No comments:
Post a Comment