Cultist Invade Imo Poly..some cult people wey we neva know who dem be enter students hostel for monday...
one person for the school na hin tell us say he happen around 11pm and carry students properties waka..we hear say dis cult people don dey disturb the peace for this school and dem dey take am rob all this students...with this thing wey just dey happen all the student for the school dey fear even as dey write their 1st semester exam...
one student wey no wan make we mention her name talk say the cult people enter their hostel with Gun for their hand,she come talk say the cult people run as soldiers enter the school...nobody die ooo but phones,laptop and other things na him dem take...
No comments:
Post a Comment