The Author of the nevle wey everybody know well well wey him name be Chinua Achebe,the wey we dey call the Grand Father of modern Literature...
Him book Things fall apart wey don pass 50years now talk about we African from the way we Africa dey see ourself
As a novelist, poet, broadcaster and lecturer, Achebe,For children for Africa, him books for decades don be eye-opening introduction to the power of literature.
South Africa President, Jacob Zuma, wey describe the man as warrior for Africa Literature
Achebe book w "Things Fall Apart", wey dem published for 1958, talk of his Igbo ethnic group's fatal brush with Oyinbo colonizers in the 1800s - Na the book be the the first time the story of European colonialism wey dem talk about am from an African viewpoint to international audience.
The book wey be say dem translate to 50languages wey don sell over 10million copies worldwide
May him Soul Rest in Peace
No comments:
Post a Comment