Four of naija DJ's na hin dem deon nominate for Africa Global DJ Award...na the first edition of the award be that...Dem wan do this award so dem fit dey use honor all the Dj's wey dey Africa and the world...The Award wey be say na for Johannesburg for South Africa na hin dem wan do...The Dj's wey dem nominate for naija na Xclusive, Caise, Neptune and Spinhal
Hosts for the awards night na Denrele Edun of Channel O, Barbz of Big Brother fame, rapper Navio from Uganda, Dj Jam Jam from the UK and Adams of Sound City.
No comments:
Post a Comment