Good morning my people hope say una sleep well well..our president don come again oooo him talk say him go increase fuel money but before him do am him go first come oublic ask una say how him fit do am wey wahala no go dey..i hope say una never forget say na new year eve for 2012 na hin Mr. President come give us tori wey spoil our new year celebration for us say him wan increase fuel money? wey be say we strike and protest well well...Mr. President when him been dey talk for lagos say him no fit dey use money wey people suppose to dey enjoy take dey give another people say talk say na subsidy,when be say na this people dey enjoy everything sef..but the problem wey me get be say Mr. President neva use the report wey Nuhu Ribadu give am last on way wey be say him fit solve the problem for our oil industry..poeple come dey talk say Mr. President no dey even do anything o take fight corruption for our country at all at all say for example now say him go give person wey swallow our country money pardon...memeber of occupy Nigeria don talk say dem go don dey ready for Mr. President if him give nigerians the chance to unite for street demonstration again say na fire for fire dem go give am na so dem tell SaharaReport
Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Wednesday, March 20, 2013
President wan increase fuel money
Good morning my people hope say una sleep well well..our president don come again oooo him talk say him go increase fuel money but before him do am him go first come oublic ask una say how him fit do am wey wahala no go dey..i hope say una never forget say na new year eve for 2012 na hin Mr. President come give us tori wey spoil our new year celebration for us say him wan increase fuel money? wey be say we strike and protest well well...Mr. President when him been dey talk for lagos say him no fit dey use money wey people suppose to dey enjoy take dey give another people say talk say na subsidy,when be say na this people dey enjoy everything sef..but the problem wey me get be say Mr. President neva use the report wey Nuhu Ribadu give am last on way wey be say him fit solve the problem for our oil industry..poeple come dey talk say Mr. President no dey even do anything o take fight corruption for our country at all at all say for example now say him go give person wey swallow our country money pardon...memeber of occupy Nigeria don talk say dem go don dey ready for Mr. President if him give nigerians the chance to unite for street demonstration again say na fire for fire dem go give am na so dem tell SaharaReport
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment