Search This Blog

Monday, March 18, 2013


Ngozi Nwosu wey people know as peaceful peace for fuji house of commotion wey Amaka igwe do that time...una remember? she sick well well but now she don dey UK na people like una and me gather money give am for operation...as i dey hear now,her first operation wey she go do for obodo oyinbo dey successful make una see foto,as she dey hospital and the people wey treat am

the woman sef as per the story wey dey reach me go soon come ause,so for una dey fast and pray abeg make una pray for this beautiful woman oooo

No comments:

Post a Comment