Search This Blog

Monday, March 18, 2013

this story wey i wan talk sef i know say i no suppose talk about am but as he dey go una suppose know now..una go don hear about wetin i wan talk sef  na about #MyOgaOnTop...ha...No be small thing ooo...ruggedman don take this matter up oo wey be say he don go for twitter come dey talk say the channels people no try at all...he abuse dem no be small ooo.but my people wetin be ruggedman own for this matter now??? cause as him take take this matter sef he dey wonder me...abeg i no wan talk much now make my #ogaontop come talk another one no dot com

No comments:

Post a Comment