Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Monday, March 18, 2013
abeg if u no get mind,no view the photo ooo
this story wey i wan give una so na bad story oo but i wan make una know how wicked people be...charly boi the man wey everybody know well well him cousin emeka aseme, na yin some people go kidnap for one of him hotel for Imo where the man go see how thing be for there now for 24th of February..the people wey kidnap am sef collect 8million Naira before dem come tell him people where him dead body dey
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment