Kanye West and Kim Kardashian dey talk about the name for their pikin....the tori be say kanye talk say him wan call him pikin North(ha!! He tire me ooo)..the 2 of dem go dey expect their first born for july sha and the rapper wan show him sense of humor say na why him wan call am North West...Read wetin one person talk wey dey close to dem talk for oyinbo:A source told The Sun newspaper: "Kanye's ego is something else, so he's quite serious about the title.
"He also has a sense of humour though and knows how his self-indulgence is seen by the general public. It's half tongue-in-cheek, half what Kanye probably feels is true."
Source:onenews

hmmmm...no be only North west na South West...*laughing*
ReplyDelete