Kidnappers wey kidnap ACN
chieftain dey demand for N30m ransom......The Action Congress of Nigeria (ACN) done raise alarm over the kidnapping of their Vice Chairman (South-east), Dr. Chudi Nwike, in Anambra State on Tuesday, for one statement wey dem issue for Lagos on Wednesday by their National Publicity Secretary, Alhaji Lai Mohammed, the party say Dr. Nwike's younger brother, who don contact am by him (Dr. Nwike), say the kidnappers dey demand 30 million naira (in foreign currency) as ransom...As dem dey para for wetin happen, dem talk say make police help dem get Nwike commot for people wey kidnap am..na wetin dem talk be dis ''We appeal to the security agencies to do everything within their power to ensure the safe release of Dr. Nwike, while assuring his family of our prayers and support at this very difficult time,'' it said
Source: ThisDayLive

No comments:
Post a Comment