Search This Blog

Thursday, March 21, 2013

My Marriage na coded tins-Adele

Adele dey plan secret wedding.....the gist be say Adele dey plan secret wedding for Brighton for England...Adele wey sing the Skyfall song wey born her first pikin Charles James for her charity worker boifriend Simon Konecki 5months ago na hin we hear say she dey plan secret wedding later dis year..one person wey dey close to the 24year old Oscar winner talk say she don dey plan dis wedding tey tey and she wan finish her money for the wedding ooo..the 2 of dem wey meet more than a year ago..I wish dem well sha... Source:onenews

1 comment: