Search This Blog

Tuesday, March 26, 2013

man hire 2men to rape him sister cos of properti

This world wicked oooo...the tori wey i dey hear na say one man to pay 2 men money say make dem come rape him sister cos of the inheritanceo ooo

As una dey open mouth na hin me too dey open my mouth too ooo

As we hear dem talk say the man wey be 40years old hire 2men say make dem come rape him 2 sister wey their age na 16 and 18

The Police P.R.O for Ogun State, Muyiwa Adejobi na hin talk dis one yesterday say the man pay the 2 guys N80,000 before dem rape the gals dem make una read wetin him talk:
“The two other persons arrested with the 40-year-old man are those who eventually raped and robbed the two sisters aged 18 and 16 years.

“He gave the two suspects N80,000 to harass, molest and threaten his sisters who had disagreed with him over sharing formula of their late parent’s inheritance.

“You can speak with him as he had already confessed to the crime. So it’s a very straight forward case and we are charging three of them to court tomorrow.“

The man talk say na true say him hire the 2 guys say make dem deal with him sisters dem cos of inheritance,make una read wetin him talk:
I just asked them to threaten my sisters so that they can leave the property for me. I never paid then to rape my sisters as they have done.”

Source:vanguard(http://www.vanguardngr.com/2013/03/man-unleashes-rapists-on-sisters-over-inheritance)

No comments:

Post a Comment