Welcome to Adebowale's blog

Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17

Search This Blog

Tuesday, March 26, 2013

2policemen go die by hanging

For Ado-Ekiti high Court dem sentence 2 policemen by hanging say cos na dem kill 2 PDP members say cos say dem tear the poster of another party 2 years ago..

As we hear, dem say wahala happen between PDP and ACN or March 23 2011 for Kota Junction for Omuo Ekiti say cos say dem tear PDP poster for the community  wey be say come lead to the death of this 2 people...

The 2 Police officers na Mr Ameh Richard and Akinyode Olaiya say dem find dem guilty of killing the 2 PDP members dem wey there name na Kehinde Faluyi and Micheal Ipinlaye..

Posted by Unknown at 8:27 AM
Email ThisBlogThis!Share to XShare to FacebookShare to Pinterest

No comments:

Post a Comment

Newer Post Older Post Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

Blog Archive

About Me

Unknown
View my complete profile

Total Pageviews

Simple theme. Powered by Blogger.