Search This Blog

Monday, March 18, 2013

Lagos Carnival don come Again ooo




As wetin i dey hear from my people now,dem talk say the carnival go start from the 28th of March 2013 to April 1st wey be the main day wey we go meet for TBS...but the problem wey dey now be say i know say wizkid no go come dis year own after wetin dem don show am for the last year own ehn...As my people dey tell me say he be like say una go buy ticket ooo so make una go there with lil pepper for hand and money for boiz wey go dey hail una outside T.B.S....you know wetin i mean now..Fashola is working...Lagos is growing..O ba je ti

1 comment: