AY Live show don come again...and as usual as una know na Eko Hotel and Suite be the venue...the people wey dey come plenty but make i give una some: Wizkid dey come,make he come give una the samba tins,Tiwa savage,Akpororo,Elenu,Helen paul,tonto Dikeh the Poko queen,Ali Baba....Plenty people na dem dey come but the ticket money no too much oooo 5k for regular...1million own sef dey...
No comments:
Post a Comment