Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Tuesday, March 19, 2013
I dey come give una Gobe for Dubai
the news wey dey reach me here be say Davido dey go Dubai go do concert for dem...say na only Gobe him go give dem...Enjoy my brother..Dubai feel Davido small
No comments:
Post a Comment