Search This Blog

Tuesday, March 19, 2013

Explosion for maiduguri

explosion don happen for maiduguri..gthe explosion wey happen for 12noon today,na one soldier die and two other people get injury for the explosion..Spokesman of the Joint Task Force (JTF), Lieutenant Colonel Sagir Musa,the bomb wey blow say na remote control he be wey happen for Firstbank/Mr. Biggs Round about for maiduguru gangan, him talk say as the thing happen don dey carry people commot for their make dem no go die...him come talk say the good news wey dey be say dem don arrest 10 people wey dem suspect...but as we come ask people around now dem come dey talk say na four(4) soldier and two(2) civilians die for the explosion even the university of Maiduguru Teaching Hospital(UMTH) confirm am say na 8dead body dem bring come their side

No comments:

Post a Comment