Search This Blog

Tuesday, March 19, 2013

Christians Association Of Nigeria talk say God don catch una

the tori wey dey reach me now be say Christian Association Of Nigeria(CAN)talk say the explosion wey happen for Kano car park don expose people wey dey beg for amnesty for Boko Haram people...Dem say make International people say make dem come help us deal with the animals wey kill people everyday for our country....CAN’s Public Relations Officer of CAN in the 19 Northern States and Abuja, Mr. Sunny Oibe say him greet people wey their person die for the explosion say make dem no talk ooo but believe say God go fight for them and deal with them like him take deal with Abacha then now....Make God just dey safe us ni sha Source:spyghana(http://www.spyghana.com/can-says-it-has-exposed-the-hypocrisy-of-those-calling-for-amnesty/)

No comments:

Post a Comment