Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Tuesday, March 19, 2013
Dem don restore Dana Airline License ooo
Two(2) days after dem seize Dana Airline license say make dem no work again...NCAA dem sef don give dem back say make dem resume work back now...na the letter be dis for down
No comments:
Post a Comment