Search This Blog

Friday, March 22, 2013

Emergency Number for pregnant women




Eko Oni Baje...Lagos State Government wan do line wey be say na for women wey get belle na dem go dey call am incase of emergency..

This line go dey for only pregnant women and women wey get small pikin for ause...

The Iyawo of Lagos State Governor,Dame Abimbola Fashola na hin talk dis one on Thursday for Town hall meeting wey happen for Oshodi-Isolo Council Secreatariat...

The First Lady talk say the emergency number na for free when una call am...she say the number go dey available before their next town hall meeting...She say Nigeria dey among the 5 countries wey people dey die too much say everybody dey busy to make say dem commot Nigeria for that list...

Source:http://leadership.ng/nga/articles/50644/2013/03/22/lagos_introduce_emergency_call_lines_pregnant_women.html

No comments:

Post a Comment