The fear of Boko haram for northen part of Nigeria don spread reach lagos na hin make OP Mesa go raid for Ijora 7-up area for lasgidi wey dem catch some people wey dem suspect say dem be Boko Haram...
Shey una rememeber say he no neva too tey wey Lagos State Government carry bulldozer go scatter auses and some ause wey dem dey suspect say criminal fit dey stay...
Although we no fit confirm how many people dem arrest but we hear say dem see somethings wey be say look like something wey be like bomb...
Dem say na inside box na hin dem find the thing wey wan look like bomb wey be say na for their ceiling na hin dem hide am say dem also see AK47 for the ause sef..
Dis one now don dey make everybody wey dey stay for Ijora Badia dey fear,wey come make the Oba of the place come talk say him go find people wey get the ause wey dem catch all dis people
Na last month na hin dem arrest some people wey member of Hiite Sect for Ilorin as dem dey plan to attack some israeli and american people for lagos, this Group wey be say their leader dey Ilorin na him dem dey receive training for combat and how dem dey use bomb..
this group been dey pla to attack the Lagos offices of the U.S. Agency for International Development, the Haifa-based ZIM Integrated Shipping Services Ltd. and the Jewish Cultural Centre.
the spokesperson, 81 Division, Nigerian Army, Colonel Kingsley Umoh, talk for fone say the raid wey him no fit confirm say the suspects na Boko Haram members as people dey talk.
make una read am : Umoh said although the raid was a routine one similar to those carried out occasionally in Mushin and Agege as well as other parts of the state, yesterday's raid was based on a tip off from sources...."The Op Mesa as you know is a joint security body and they carried out their routine raids yesterday and made some arrests. The raids are simply a part of those that are carried out everyday based on information at our disposal.
"The raids give the public confidence that we, the security bodies, are working. It is the way OP Mesa was designed and once our sources tip us off, we swing into action, and thus far, our sources have proven to be credible."
When asked about the claims that the military group recovered some devices suspected to be explosives, Umoh said he did not have details of that as well as the number of those arrested during the raid...
him come dey answer people wey dey think say the eaid na bcos of the fight wey happen between soldier and omo ita, him say:"Although people have a tendency to resist arrest, there was nothing like that in this case. They raided and effected arrests without hassles."
the Police PRO wey be say na her Deputy(Chukwu Ozoani) talk talk say "The police did not carry out any raid on Ijora and we cannot hold brief for the OP Mesa but whatever it is, we have called the area and everything is said to be calm."
THISDAY also called the Lagos State Director, SSS, Ben Achu-Olayi, who asked to be called back since he was at a meeting.
Source:This Day newspaper(http://www.thisdaylive.com/articles/suspected-boko-haram-members-arrested-in-lagos/142896/)
No comments:
Post a Comment