Search This Blog

Wednesday, April 3, 2013

Azonto is From Nigeria-Chris brown



Chris Brown yesterday talk say him don use the azonto dance for him new video say him even dey very happy say the dance na from nigeria...i tire ooo...but Ghanians don dey vex say why CB go talk say na Nigeria na hin the dance come from...
make una read wetin the site talk:“It seems Chris Brown coming to Ghana and introducing Nigerian artiste-Wizkid on stage to do Azonto was not a mere mistake. In fact, Chris Brown thinks Azonto is a Nigerian thing…

Probably he is taking the piss out of Ghanaians by failing to credit Ghana with the dance which has gained international recognition…"

Yesterday when dem interview am for BET 106&PARK show him talk say for him new video FINE CHINA say him dance one africa dance for there,him even ask dem say make dem play one song so him go fit demonstrate am for them..but my people thank God say no wizzy talk say the dance na from nigeria say na CB talk am...him even talk say him learn for our own star boi

No comments:

Post a Comment