Search This Blog

Thursday, March 21, 2013

The new Comedy Series Wey dem dey call "The Squatterz"

My people if una wan laugh make una belle burst...make una dey watch "The Squatterz" for ONTV..  This Comedy Series wey be say Funny Bone dey there.... The Squatterz na About 4 friends wey be say dem like dem self so much and dem dey stay for the same ause...The producer of This Comedy Series na Charles Iwejuo and Seun Arowojolu...Na Day6 Entertainment be the production body wey do am for them...below na some Clips from am

2 comments:

  1. When and where dem dey do the comedy series now

    ReplyDelete
  2. Na 7:30pm every friday for ONTV

    ReplyDelete