Another wahala don happen again as we hear say Rihanna dey cheat on Chris Brown..
No be the first time wey we go dey hear rumor about Chris Brown and Rihanna but now na One Rihanna friend wey him name be Dane Cook..
Make una read wetin our source talk:
"They flirt like crazy, and Dane regularly sends Rihanna flowers and gushy emails," the source says. "Rihanna's friends all think they're carrying on a romance, but she's very secretive about it. She wants to keep everyone guessing, including Chris."
Wetin dey worry dis gal sef? shey na until Chris vex beat am again? report talk say she just wan show chris say her head dey there ooo say make Chris no go dey think say becos dem don come together no mean say boiz no dey wey wan grease am ooo..
For one interview wey Chris brown and Rihanna do,make una read wetin dem talk:
the bombshell shares to Rolling Stone magazine. "We know exactly what we have now and we don't want to lose that."
We hear say dem wan wed later dis year sef...
Source:internationalBusinessTimes
Source:internationalBusinessTimes
No comments:
Post a Comment