
The Akwa Ibom State Governor Godswill confess say him do ojoro for teh 2007 PDP senatorial primary election for the stae.. Akpabio wey be the Chairman of PDP Governors Forum confess when some people from National Good Governance visit am on the 9th of March.. The confession wey be say na minister of Information lead them,this confession wey dem video and una fit even see am for premiumtimes.com The Governor talk about this confession when him been wan defend himself say him no do the people of INI and IKONO ojoro,him talk dis thing when him been dey answer one question wey dem ask am say him never do anything for the people of INI and IKONO.. The Governor talk say him personally commot the name of the person wey win the senatorial election him come replace am with Aloysius Etuk name...Etuk wey be say later win the election that year,wey be say him still be senator now sef when him win the 2nd term.. read wetin him talk:I used my own hand to strike out the name of the person who has won before, and I said it is important for me to give that region a Senator in 2007, and I produced Senator Aloysius Etuk for you; that’s where he comes from.” Etuk wey dey the place sef talk say na true when the Governor ask am to stand and bow.. This shock everybody wey dey there..how i wish say people go dey talk the truth like dis,but my people wetin go come happen to the man wey win the election before? abi wetin u go do if na you?? but make una read wetin the governor talk:I must say that I thank all of you, including the members of the National Assembly led by Senator Aloysius Etok. And when I said that I made Aloy(sius Etok) to become a senator in 2007, I need to explain it so that you don’t think that I wrote his name and he became a senator. “During the primaries of the PDP, we zoned the Senate seat to his federal constituency. And from the federal constituency, he came first in the primaries. That happened in the PDP. So we said since he was the first among the people who came from his federal constituency for the primaries, then he must be the one to become the senator.” Source:PunchNg(http://www.punchng.com/news/akpabio-admits-rigging-primary-election/)
No comments:
Post a Comment