Search This Blog

Tuesday, March 19, 2013

pope Francis grandiose inauguration mass na today


as i dey hear dis morning be say Pope Frnacis na today him dem dey swear am in...the tori be say some of our government officials wan go vatican city go celebrate with am now,our president no fit go but Senator David Mark na him wan lead dem go the place now..but wetin come shock me be say the pope talk say him no wan anybody from any conutry come celebrate with am ooo say cos say people dey wey neva chop,say the money wey dem wan use come vatican city and the gift wey dem go wan give am make dem use take repair their country and give people wey poor...Oga ooo how many people fit do this one..baba continue jawe

No comments:

Post a Comment