the tori wey people dey talk around be say dem don suspend Obaifaiye Shem.....but according to wetin him talk say na dem neva suspend am(maybe the oga at the top neva get time) as him talk now,him talk say him dey on Casual leave, say talk say him go bury him papa for Village and ChannelsTV talk say the man wife no come their side ooo say where people dey hear all the talk sef(me sef tire) but my people shey na when him do the ww.nscdc *cough* so thats all interview na then dem think him suppose go for casual leave??? Oga ooo... but as me dey hear sha dem talk say him go resume work on thursday... make we dey see sha
Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Tuesday, March 19, 2013
My oga at the Top....dem neva suspend am
the tori wey people dey talk around be say dem don suspend Obaifaiye Shem.....but according to wetin him talk say na dem neva suspend am(maybe the oga at the top neva get time) as him talk now,him talk say him dey on Casual leave, say talk say him go bury him papa for Village and ChannelsTV talk say the man wife no come their side ooo say where people dey hear all the talk sef(me sef tire) but my people shey na when him do the ww.nscdc *cough* so thats all interview na then dem think him suppose go for casual leave??? Oga ooo... but as me dey hear sha dem talk say him go resume work on thursday... make we dey see sha
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment