Search This Blog

Monday, March 25, 2013

Osun State Government give their STUDENTS tablet




Make una no vex say i no give una tori since yesterday..make i start with the Osun State government...Last week the Osun State Government start to dey give all the students wey dey secondary school Tablet...The Tablet wey dem the Osun State Government call Opon Imo,this distribution wey satrt with Ataoja School of Science on Monday wey be say 385 studentr for this school na hin dem give for the SS2..Dem say dem dey give dem say cos say make the student for dey do well well for their scul...but this thing na for only schools wey be say na Government get am ooo

No comments:

Post a Comment