Search This Blog

Saturday, March 23, 2013

Make una no vex ooo,Ini Edo beg her fans

Popular Nollywood actress, Ini Edo, don dey busy wey be say she no get time for all her fans especially for twitter. when she realise say her fans dey para for am she come dey beg them say make dem no vex and she later tell them why she never get chance... She tweeted on Wednesday, “Hi my lovelies, sorry I haven’t been as active as I should on Twitter. Been a bit busy etc. how are you? Reason why I have been busy is because of the new movie my colleagues and I are releasing. ” We hear say the new movie, Weekend getaway, wey be na Emem Isong, Monalisa Chinda, and Ini Edo be the producer. Genevieve Nnaji and Uti Nwachukwu dey inside the film.The movie wey be na about one Hotel maid wey dey waiting for her own prince charming(shey that dey naija sha?)

No comments:

Post a Comment