he don pass one month now wey our own naija Lady Gaga die,but her close friend and Big Brother Africa friend wey him name be Prezzo still dey miss am well well..
him write am for him facebook on Thursday wey him dey talk about how him go dey remember Goldie
Make una read wetin him write for him Facebook:“It’s been over one month since we lost you. Even though we can’t see your face, we know you are in a better place now and we will continue to remember you. RIP Goldie.”
No comments:
Post a Comment