Search This Blog

Monday, March 18, 2013

eldee don born

shey una don hear say eldee tha Don wife don born pikin for am,na the second girl and second pikin wey the wife wey fine pass kim kardashain don born be...i dey happy for am ooo and again na yankee she born..but my question na,where he go do the ikomo now so we go fit chop rice now

No comments:

Post a Comment