Search This Blog

Monday, March 18, 2013

Dana license is suspended

shey una don hear say Dana Airline wey get the aeroplane wey crash last year,shey una don remember? yes dem been dey work before ooo but now Government don seize their license them no wan make dem operate for our land again,and i hear say dem neva even pay some of those people wey die for the crash the money wey dem promise dem..maybe na why they seize their license sef person no know

No comments:

Post a Comment