We hear say dem cultist people for Surulere kill one 26 years old Adeolu Otenaike wey be student of North America University for Cotonou for Republic of Benin..
Adeolu as we take hear am say him come nigeria with him 5 friends say make him come wash him new car wey him buy for March 20..
As we hear say Adeolu and him friend wey dem go chop for Arena Restaurant for Ikorodu road before dem later go Empire bar for surulere go shayo small when those cultist come kill am...
Him friend Ladi Bada wey dey with am the day wey dem kill am him say “When we got to Empire Bar, Adeolu was accosted by one Taiye, also known as Sogbe, a cultist.
“Two years ago, he had a quarrel with Adeolu.
“That was how Sogbe grabbed Adeolu while other cultists with Taiye – Bayano, Kaka, Small bobo, Igimuand and others – beat Adeolu and his friends mercilessly.
“The cultists robbed them of money and phones.
“One Alowonle, the chairman of the Tricycle Riders Association at the Empire area, told Taiye and his members not to kill Adeolu at the spot but that they should take him outside where he was shot both on the head and neck.
“Chinedu, another of the victim, was seriously wounded but managed to escape.
“The incident happened at about 12 midnight and immediately someone called the Divisional Police Officer at the Alakara Division and the police recovered expended bullets.”
We hear say that day sef say dem don kill 5 different people for Mushin the same way wey dem kill Adeolu,wey be say dem report am to Alakara Police Station...
We later hear say for March 23 for 1am say some cultist dey shot anyhow for Railway line..
Adeolu family don bury am for Matori Cemetery on March 22

No comments:
Post a Comment