Boko Haram don start again ooo...we hear say dem burn down 3 schools for Biu for Borno State yesterday... The fight wey we say na Soldiers and this gunmen wey we dem believe say dem be Boko Haram.. We hear say the tin start with many bomb blast then dem start to dey shot gun for Midnight for saturday wey be say na for 4hours dem take do am.. The people wey dey stay for this place no fit come out as dem dey fear The school wey dem burn na Godiya Primary School,Lajada Private School and Standard Private School Make una read wetin the people wey dey there talk:“We were shocked by last night’s attack on the schools because Biu town closes down at 5:30pm to observe the curfew imposed on the town since last Wednesday robbery attack at Coca Cola mini depot that led to the death of a soldier and three others. “We cannot but ask the soldiers to explain to us how three schools could be burnt down during the curfew hours and none of the culprits was arrested. “ Source:http://thenationonlineng.net/new/news/boko-haram-burns-down-three-schools-in-borno/
Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Monday, March 25, 2013
Boko Haram burn 3 schoold for Borno
Boko Haram don start again ooo...we hear say dem burn down 3 schools for Biu for Borno State yesterday... The fight wey we say na Soldiers and this gunmen wey we dem believe say dem be Boko Haram.. We hear say the tin start with many bomb blast then dem start to dey shot gun for Midnight for saturday wey be say na for 4hours dem take do am.. The people wey dey stay for this place no fit come out as dem dey fear The school wey dem burn na Godiya Primary School,Lajada Private School and Standard Private School Make una read wetin the people wey dey there talk:“We were shocked by last night’s attack on the schools because Biu town closes down at 5:30pm to observe the curfew imposed on the town since last Wednesday robbery attack at Coca Cola mini depot that led to the death of a soldier and three others. “We cannot but ask the soldiers to explain to us how three schools could be burnt down during the curfew hours and none of the culprits was arrested. “ Source:http://thenationonlineng.net/new/news/boko-haram-burns-down-three-schools-in-borno/
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment