Search This Blog

Friday, April 12, 2013

thunder kill one gal for oworo

as some people dey happy rain fall na hin some people dey cry why he fall...as thunder strike wey some people dey shout kill all my enemies na hin some people dey cry say why thunder go strike...this one happen for my area gangan for oworonshoki in fact the street wey he happen no far from my street..as thunder strike na hin he kill omo gal wey her name be Celestina Farotide wey be 19years old..na food wey she wan chop go scul na hin she go buy when the thunder hammer am...the papa for the gal talk say him know say no be him own pikin na hin the thunder strike..

make una read wetin eye witness talk:

“The lightning came in their direction and immediately three of the school girls fell down. Two of them rose up and ran and Celestina rose up too. Then the lighteningt struck the second time, and she (Celestine) fell finally on the floor and did not rise again.

"She was immediately taken to the teachers’ staff room, where a teacher was asked to take her to the Gbagada General Hospital. It was there she was confirmed dead,”

The Oba of Oworo,Oba Bashir Oloruntodupefun talk say the gods are angry say cause strangers don the land and cos the government dey sell ancestral lands to people wey no be indigenes of oworo

make una read wetin him talk:

“It’s a pity the girl died. The circumstances surrounding her death are mysterious because the girl was never sick. From what happened, we can all see the gods are making demands.

“The shrines that should be used for sacrifices have been swept away in water. And the land we have is being sold by government officials to their friends and they send military men to threaten us.

“Government needs to give us our land back. The real Oworo is submerged in waters. We want them to help sand fill those places taken over by water because many cultural heritage has been lost. If this is done, evil will no longer occur.”

No comments:

Post a Comment