Search This Blog

Wednesday, April 3, 2013

18 people die for motor accident



the tori wey we dey hear be say 18 people die for one motor accident wey happen dis morning....the accident wey happen for 01:35 dis morning for Kwale-Gwagwalada road wey be say na one Marcopolo luxury bus(XG 413 FGG) and one J5 bus(XA 726 NSR) dey involve...

Na 96 people dey involve wey be say 70 na men,16 na women and 7 be pikin wey be boi and 3 be pikin wey be gal

make una read wetin FRSC talk:

The Federal Road Safety Corps wishes to urge members of the public , especially those whose relations travelled through the Kano – Lagos and Lokoja – Sokoto routes, to check the Kwali General Hospital and University of Abuja Teaching Hospital, Gwagwalada for identification and collection of the corpses. The injured victims were also taken to the Gwagwalada Teaching Hospital for further medical attention

No comments:

Post a Comment